Tuesday, January 21, 2014

Very silly QUESTIONS NIGERIANS ASK and response they get!!!!

I give you N100 note for mtn card seller still dey ask how much?
Answer: give me N1500
mtn


They see you coming out of the bathroom, wet; did you just have a bath?
Answer:
no, i fell into the toilet bowl..

Sees a gentle man wit bible entering church premises.... Question; are u going to church?
NO AM GOING 2 THE SHRINE

NA YOUR FACE BE THIS?
Answer: NO NA MY HIPS.

Guy how far? NA YOU BE THIS?
Answer: NO OH! NA MY PAPA
WHEN HIM YOUNG.

On ur wedding, one walk
up to you as you are
about to take ur wedding pix
with ur wife...
NA YOUR WIFE BE THIS?
Answer: NO OH! NA MY MAMA
CLASS MATE.
Dem don diScharge am 4rm hospital
She don well?
ANSWER: no dem say make she go break

Guy wE don finish exam oo
una don write physics?
ANSWER:  no na nxt week

I give girl belle oo
so u don pfuck am
ANSWER: no na only kiss we kiss

Give me your phone number -
0803476... ....THANKS.
SO YOU DEY USE MTN?
Answer: NO!!! NA NEPA I DEY USE.

I listened to 9 o'clock news, it
was announced that
the election was postponed. WHO
TOLD YOU?
Answer: NA ONE NATIVE DOCTOR
FOR MY VILLAGE.

Take this mosquito coil; e dey
kill insect fast...
Thanks bros. E DEY KILL
MOSQUITOS?
Answer: NO,E DEY KILL ELEPHANT.

Standing in front of a police
station* SHEY NA POLICE STATION
BE THIS?
Answer:no! Na aso rock!....

In the  library
Guy were you dey
I dey Library
Wetin you the do
Answer.... I dey cook
In my house  sleeping with my eyes closed
 Oboy you the sleep?
Answer.... No i the practice to die

ADD URS LET THE FUN BEGIN!!!!!!

No comments: